ELSiEiSY blog

Relationship, Literature, Inspiration, Opinion and Lifestyle Blog

  • Home
  • Relationship
  • Lifestyle
  • Literature
    • Love Literati Contest
    • Fiction
    • Non-Fiction
    • Poetry
    • Comic
    • Reviews
    • Blog Festival
  • Opinion
  • Youtube
  • Digital
  • Interviews
Menu

Fiction, Guest Posts, Literature

Abako (Pidgin Series) – Finale

Jan 15, 2016 2 Comments
abako - pidgin series

Click here for all episodes of Abako For close to a year, Abako don dey peaceful. E don finally return to that peaceful place wey everybody dey jolly. Light no come dey again as e dey shine anyhow during election period. No politician dey carry share... Read More

Continue Reading

Fiction, Guest Posts, Literature

Abako (pidgin Series) – 11

Jan 8, 2016 1 Comment
abako - pidgin series

Click here for previous episodes of Abako E no really take time for police to find out where Timo dey hide. Na one hotel for outside town. Na there him dey hide e head and police don get better info about am. DPO warn all him policemen say make dem no... Read More

Continue Reading

Fiction, Guest Posts, Literature

Abako (Pidgin Series) – 10

Dec 25, 2015 2 Comments
abako - pidgin series

Click here for previous episodes As dem reach station naim dem start to find the people wey kill Shaba. The matter now be say anybody wey get fresh wound for ear na potential suspect. Since dat day, dem don arrest five people wey carry cap cover their... Read More

Continue Reading

Fiction, Guest Posts, Literature

Abako (Pidgin Series) – 9

Dec 18, 2015 2 Comments
abako - pidgin series

Click here for previous episodes Na popular yarn for Abako say na when something happen to mad person, naim u go know say na pipu get am. Police don quickly start to shook eyes for the matter. Everybody wan know who be the person wen dey cause all... Read More

Continue Reading

Fiction, Guest Posts, Literature

Abako (Pidgin Series) – 8

Dec 11, 2015 1 Comment
abako - pidgin series

Click here for previous episodes Na Mama Monday wey begin tell everybody say Shaba pursue am when she wan go greet am for the pikin wey she born. She tell dem everything and come tell dem as Shaba take chase am. People come begin swear give who dey do... Read More

Continue Reading

Fiction, Guest Posts, Literature

Abako (Pidgin Series) – 7

Dec 4, 2015 3 Comments
abako - pidgin series

Click here to read previous episodes Dem say when egg break palm kernel, shame go begin catch stone. The main oga wey Timo think say go come bail am no show face, na ordinary councillor wey e don work for only once come to e rescue. This mata wey... Read More

Continue Reading

Fiction, Guest Posts, Literature

Abako (Pidgin Series) – 6

Nov 27, 2015 1 Comment
abako - pidgin series

Click here for previous episodes Shaba dey weak. She no fit move body, but she dey relaxed. The way things be resemble say she don dey ready to born; but the problem be say nobody dey there to help her. Sweat don begin full her face and she lie down... Read More

Continue Reading

Fiction, Guest Posts, Literature

Abako (Pidgin series) – 5

Nov 20, 2015 No Comments
abako - pidgin series

Click here for previous episodes of Abako I pray say Mama Tasty see sleep dat night. Na so she open eyes throughout the night. She no come understand wetin dey happen for Abako; this one don too much. Na by 6 am naim she ready comot from house. She no... Read More

Continue Reading

Elsie Godwin

Elsie Godwin is a versatile Media Personality, Marketing, Brand and Communications Executive, Social Media Consultant/Junkie, your influencer Marketing strategist through mindmastik.com, Travel and fitness Lover and a witty extra ordinary sweet girl.

Subscribe to my weekly Newsletter

Latest Post

  • One Year Post-Op: Life After Surgery – Open Myomectomy
  • Marketing lessons from buying comprehensive car insurance
  • A Newbie’s Guide to Becoming a Moderator
  • My Life
  • Media Training – A Sense of Duty and Responsibility
  • On Making Sure Your Votes Are Valid
  • Small Business: Becoming a Better Online Vendor
  • On JAPA and friendship
  • On bumbum and self-esteem
  • The ABCD of Effective Copywriting for Social Media

Social

  • Home
  • About
  • Contact

ELSiEiSY blog

Relationship, Literature, Inspiration, Opinion and Lifestyle Blog